[Intro]
Scribe Music Exclusive! ,
Eh eh!
Share am out to mi gang member dem!
King Baller!
SHINSKI 002!
OG Focus!
Brilliant Gang… make we move!
[Verse 1]
Early mornin we dey rise, no sleep again
Brilliant gang steady hustle, we no dey pretend
Wey dae boss up ah dish bar, dem jus dae watch up
But we still dey move fast, dem no fit catch up
Street life teach we say make we stand strong
From small beginning now we don dey grow long
King Baller lead di way, na leader for real
Any place we step, dem go sabi di feel
[Chorus]
Brilliant gang let's move! move! move!
Na victory we dey choose! choose! choose!
From di bottom to di top we dey prove
Brilliant gang let's move! let's move!
[Verse 2]
SHINSKI 002 na fire for di place
OG Focus get di vision, steady set di pace
If you see we for di block you go know say na we
Brilliant gang dey shine like star pan di sea
Enemies dey watch but we no dey fear
Success dey come small small
[Chorus]
Brilliant gang let's move! move! move!
Na victory we dey choose! choose! choose!
From di bottom to di top we dey prove
Brilliant gang let's move! let's move!
[Bridge]
We dey push through every barrier, no look back
Di hustle strong, we keep di flame on track
Wetin we start, we go finish with a clap
Brilliant gang forever, we dey make the map
[Chorus]
Brilliant gang let's move! move! move!
Na victory we dey choose! choose! choose!
From di bottom to di top we dey prove
Brilliant gang let's move! let's move!
[Outro]
Brilliant Gang, we dey move again
All eyes on us as we rise again