[Intro]
It's innocent lad music Exclusive
Ouuuu… ouuu…
Yeah yeah…
OG Mullar…
Girl dem sugar….
I do this song for my baby
Blessing phebean Bockarie
Ouu nah nah…
[Verse 1]
I see your face for my sleep, for my dream…
Anytime you call me, I dey lose my mind…
This kind feeling, e no be normal thing…
Girl you light my world, you be my sunshine…
We just start but e feel like long time…
Like say na years you dey my side…
I no dey lie, I swear you divine…
Na only you I go choose every time…
Phebean blessing
[Pre-Chorus]
Baby no go far away…
Stay with me make we dey okay…
All the pain wey I don face…
Na you dey take am all away…
It's innocent lad music Exclusive.
[Chorus]
Will you be mine… forever…
Baby no do me like another…
I don fall for you deeper…
And I no fit recover…
[Verse 2]
I w—
[Bridge]
[Chorus]
Will you be mine… forever…
Baby no do me like another…
I don fall for you deeper…
And I no fit recover…
[Outro]
It's innocent lad music Exclusive
O.G mullar
Girls Dem sugar
Much love phebean blessing