[Intro]
Scribe on the mic
Kenema, Kenema yeah
OG Mullar Music Record
Andrew Music Record
Scribe on the beat
[Verse 1]
Kenema, Kenema,
As ar reach Adish Bar, babe call me,
Ar nor watch, in cam near me,
Ar tell am say, “Mi nor get road.”
Ar fraid dem Kenema pikin bad, bad,
Ar invite pikin na me area,
In ask me say, “Cam na palor make we siddon,”
In nor tell pikin say make we enter na room.
[Chorus]
Dem say mi na bad bobo,
But mi heart clean like coco,
Fine babe wan hold me tight,
Ar say na law, you for bounce tonight.
[Verse 2]
Ar say, “Mi nor get feeling for you,”
Dem say mi na bad bobo, na true,
Ar nor dae pass fine babe,
Ar say na law, na now you bounce.
Kenema life e rough but e sweet,
Every day na struggle, still we dae beat,
From Adish Bar to Palor side,
Na real street story we dae write.
[Chorus]
Dem say mi na bad bobo,
But mi heart clean like coco,
Fine babe wan hold me tight,
Ar say na law, you for bounce tonight.
[Bridge]
We dey hustle from dusk to dawn
Palor side to Adish Bar, we hold on
Dem say we down, but we rise again
Scribe on the mic, our truth lives strong
[Chorus]
Dem say mi na bad bobo,
But mi heart clean like coco,
Fine babe wan hold me tight,
Ar say na law, you for bounce tonight.
[Outro]
Scribe on the mic, keep the stories alive,
Kenema streets, we write them in our lives.