Oh aunty Sisi
(Carolina)
Shey you know
Me and you
Don know for this
Street
for a long time
(Biko no vex)
I just wan know
If you get somebody
Wey dey help you
Dey wash yo plate
If you no get
I fit help you oo
(Bcuz)
Right now
I do masssage
(I be gigo)
For a living
Ngozi Come this way
This yo-waist
Deserve a
well gigolo Boy
(To take care of you)
Aunty Ngozi
shey you know mind
If I be your gigolo
(Gigolo
(I say Gigolo)
Aunty Ngoo
This yo body
Need
Some massage
(Shey you no mind
If I be yo gigolo)
Now
E don tey
Wey I dey eyes you
(Teytey)
My friend dey Always Tell me
say
Make I approach you
(But)
ABoy no get liver
(Like that)
Na because say
I be shy boy
But right now
Just permit me
(To be yo gigolo)
I promise to lick you
wash yo plate
(I go make you happy)
From Monday to Sunday
Na you get
(My ligi tongue)
Aunty Ngozi
shey you know mind
If I be your gigolo
(Gigolo
(I say Gigolo)
Aunty Ngoo
This yo body
Need
Some massage
(Shey you no mind
If I be yo gigolo)
Yes
(Obara Jesus)
Anuty Ngozi
You don stain
My body
With yo holy shimiri
(I like it)
As I dey looks into
Yo eyes
All I could see
Na malerial fever
Full yo body
(Chei)
I no believe
Say
You be choir mister
For church
(Wow u too sabi moan)
Aunty Ngozi
shey you know mind
If I be your gigolo
(Gigolo
(I say Gigolo)
Aunty Ngoo
This yo body
Need
Some massage
(Shey you no mind
If I be yo gigolo)