ILD music record
[Intro]
Aunty Shakira show me your name?
Is your Innocent Lad
All school gist…
[Verse 1]
Aunty Shakira, show me you name
From Kenema city we dey make noise,
HRSS Boku tok, dem don boss pa the scenes
Video dey trend, everybody dey keen.
Dem see wuna far, but we still connect,
Combema village, r,
Nyapui school , burial ground
Every school gist, we go turn am to pride.
[Chorus]
Let’s go, let’s go, all school gist we carry,
Kenema to the world, no story we go bury,
Let’s go, let’s go, make the people dem know,
ILD Records steady, we dey run the show.
[Verse 2]
False life school, Dorwaila Comprehensive,
Dem one dem false, but the truth still expressive,
Methodist High Girls, pan body
Life style,
Church boy vibes, dem dey smile all the while.
T-school duty bobor dem on point,
Banger Farm school, dem no dey disappoint,
College school ,
Combra school
Luis Commercial, dem bring full
[Outro]
Innocent Lad
All school gist, we keep the line.