🥁 VERSE 1
Omo érù calm down, reduce your shoulder,
You dey do oversabi but your liver no stronga.
You dey form boss 'cause small change enter,
But when real war show, you go hide for corner.
No dey form authority for my present,
Your whole movement na counterfeit president.
My one shot sharp like accident,
No be threat — na permanent punishment.
You dey yarn say you bad for street,
But na online you dey always tweet.
When pressure cook, you no fit eat,
Your confidence melt like suya for heat.
🔥 .
🥁 VERSE 2
You dey form lion but na house dog,
When wahala start you go off like fog.
You never see real battle ground,
Small diss you go turn around.
Ó ń ṣe bí alága, ṣùgbọ́n inú rẹ̀ ń tutù,
Tó bá gbọ́ gbolohun kan — ọpọlọ rẹ̀ ń fọ́.kuku
Igi tí kò gboo , afẹ́fẹ́ ni ń felọ́,
Tí mo bá tu bar kan — gbogbo yin ló mọ̀.
Jealous boys dey monitor,
Pray make I fall — na spectator.
But my grind heavy like generator,
When I blow, no elevator.
You dey play overconfidence,
But your bars no get maintenance.
My delivery na dominance,
Your own na noise disturbance.
🌑 BRIDGE (Cold Street Tone)
Real men move low-key.
Fake ones dey shout “notice me.”