Simplicity homies
We rep Moeba,
We squad dey on fire
Simplicity Homies,
we dey pa take over,
We Get the Godfather, IbrahimTheo E dey 4 lead the way
With CEOs, Prez, and t
he Last Born,we dey slay
We get we Godfather Ibrahim theo, E dey for oversee the game dem
Strategizing moves, get the team's back,
no blame,
No fake
Abu Bakarr, 50 Cent, CEO 1, E get the flow 💸
CEO 2 Marrah dey for make am real, we dey make am lek show
50 Cent, we CEO 1, get the money na E bag
We dey Hustle hard, Moeba na dey we dey shine and blind them eye lek lightly
Abdul, the Prez, E get the vision clear
Sinneh, the Last Born, na the future, way we hold so dear
CEO 2 Foday marrah, get the tech na E blood
We dey Make moves,
broke rules them, but we still stay hood
Abdul, we yon Prez, E get the team's back
We na Simplicity Homies, nobody nor go able stop we track .
Abdul the Prezo, E get the squad united as one
Moeba Phase 2, na we strong roots, we nor go run away go no where
Sinneh, the Last Born, E get the fire
We dey inspire the youth,
show them how 4 blof and
care for we sef
We get the Last Born sinneh, E nor dey take joke
E Get the passion,
get the drive,
we noto stars them right now
but inshallah we go become stars them wan day
We na team Simplicity , from the Moeba community phase 2 to be precise
We dey make the difference show dem sef know dat,
we get the game na we court
Simplicity Homies, we dey on the rise na the Moeba community,
we na community treasure dem
We get the love,
we get the fire,
we get the aim
we dey Inspirer the young wan dem,
we nor dey take play play with no snitch
we dey vibe hard,
Noto tok 4 we flows them
Simplicity Homies, Moeba na dey we grow .
We na the future stars them,
we na the dreamers them
So we dey make am real
Team Simplicity
forever family 🫂,