🎶 MTG RECORDs 🎶
(Hmmm… hmmm…)
(Hmmm aaa…)
Sorry, sorry…
OG MULLAR
air to the world
INNOCENT LAD CREW…
Since 2025 we just dey famous,
And the girls dem just dey ask,
“How una dey do these things?”
Hmmm…
Sorry, sorry…
Innocent Lad Crew,
Always we dey flex with the fine fine babes dem,
But still we na lad… we na lad…
INNOCENT LAD CREW,
Always we dey waka with them fine fine babes dem,
But still we na lad…
We na lad…
Oooo yeah…
Na so Kenema babes fine, hmmm hmmm,
Innocent Lad Crew don handle dem,
Style and pattern smooth like rhythm,
Everywhere we go, dem know the movement.
To be lad no easy aaa…
To be lad no easy aaa…
But we still dey manage,
Through the struggle and the damage.
[Bridge]
Na we get the fine fine babes dem all,
But still we humble, we no dey fall,
Badman lifestyle with respect involved,
Innocent Lad Crew forever installed.
[Chorus]
Innocent Lad Crew,
Always we dey flex with the fine fine babes dem,
But still we na lad… we na lad…
INNOCENT LAD CREW,
Always we dey waka with them fine fine babes dem,
But still we na lad…
We na lad…
Big respect to:
OG Mullar,
Omillion Macdonald,
Beat Clean,
Shinski,
And Lux…
MTG RECORDs
Innocent Lad crew to the world 🌍
MTG RECORDs!
🌍
Oooo yeah…
Sorry, sorry…