[Intro]
Yeah yeah yeah ,
Innocent Lad ooooo,
Andrew music exclusive
[Verse 1]
From gutter I rise, ar nor get option
Hustle na daily, survival na mission
Man dem fake, dem dey act like junction
Switch any side, no get direction
Ar bin dey trek, no food for chop
Now small money don start for drop
Dem wey laugh, now dem wan link up
But ar no dey forget, ar mind don lock
Pekin sabi touch down dae
Anywhere, ar go find my way
Rain or sun, ar still go dey
Na hustle make man turn okay
Innocent Lad ooooo
[Chorus]
Street no easy, you for get mind
If you slow down, dem go leave you behind
No love, no trust, just focus and grind
Innocent Lad, yeah na me dem go find
Street code, ar dey live by am
Real ones know, ar no dey pretend
From zero to something, ar go reach the end
No fake vibe, only real man dem
[Verse 2]
Big burdie, no respect
If you dull, dem go neglect
So ar wise up, show dem say
Ar nor be pesin for disrespect
Ar lek babe bad, e dey work
No lazy vibe, she know her worth
If you dey with me, stand your ground
No t
[Outro]