It’s your boy Remzy
Back on the mic
Steady, steady
Wey we dey live life
[Verse 1]
Wake up, thank God
Check phone, small jog
One call, deal lock
Soft life, e no shock
White tee, clean jean
New drip, fresh cream
Street shout my name
Dem know say I dey
[Chorus]
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so
Soft step, big smile, money wey e still grow
If you no like am, my guy, you fit dey your own
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so (eh-eh)
[Verse 2]
Cruise for the mainland
Later we go island
One babe, two plans
Vibes full my bank
Laugh loud, no stress
Big dreams, no rest
If e no pay me
Why I go invest? (tell me)
[Chorus]
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so
Soft step, big smile, money wey e still grow
If you no like am, my guy, you fit dey your own
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so (oh-oh)
[Bridge]
Slow down, sip well
Problem fit wait self
Today na for flex
Tomorrow na for checks
[Chorus]
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so
Soft step, big smile, money wey e still grow
If you no like am, my guy, you fit dey your own
Na the lifestyle, lifestyle, lifestyle we dey live so (Remzy