(Intro)
Omo ye ye, DC DELO don show again,
Make una clear the road, African voice don land again,
Na here we go dey today, na crown dey shine,
Street boy don rise, na king wey dey rule with mind.
(Chorus)
My crown dey with me, nobody fit drag am,
Na me get am, till the day I jam my last jam,
I no dey take nonsense, I dey put man for place,
Respect yourself, na my lane, I dey run my race.
(Verse 1)
From The street life to the street hustle, e no easy for anybody my throne dey wait for me, na the journey to the palace I wan begin, and na to claim watin be my own, and even though the temptation many for road, we all know say the road to the street e no easy at all
my name na DC DELO I dey stand tall and strong, I no dey fear anybody, Cox I dey my lane and I no like wahala at all, na God wisdom dey guard me 2.4.7, do abeg make you no come price me.
I no dey find trouble, but I dey guard my crown, and I dey mount my lane, but who price go buy and if you beef me you go collect, and If you dey jealous me progress, na your eye I go pluck because na Watin go calm you down.
I be solid African king, and I go rise to the top, na time he go take, I be like wide fire wey dey burn, and na so my temper dey hot, so make you stay your lane, na me be the Voice of my people, and na watin I see I dey talk, na truth I dey speak
(Verse 2)
I no dey fear anybody, because I believe say who price go pay, and I no fit bow down, because na king I be
make everybody dey aware na DC DELO dey yarn, my Canadian loud dey my hand, na the hustle we dey grind, so make the whole world hear me now, make no body come price me
i no dey find anybody trouble, God know say I dey my lane na my Dream I dey Chase, I no get anybody time, na me be the Voice of my people, na DC voice you dey hear so oooooooo
.
the Street boy don turn to the street king, no body fit follow me drag my crown, because who price go must to pay, my futu